helep

Revision as of 15:41, 2 February 2021 by 154.66.39.158 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English help

Pronunciation

  • ɛ́lɛ̂p

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1326
  • Frequency in raw corpus: 470
  • Frequency rank in raw corpus: 677

Usage

  • Na people we no go oyibo school well well dey talk am pass.

Verb

Make person give anoder person hand so that someting go be.

  • Abeg, helep me buy food for der.  — (Egbokhare_2021, Please
  • Rescue officials don dey ground to helep victims  — (bbc__85002, __no translation__)
  • After all, na helep I wan helep you.Look, I don tire.  — (deuber__6618, __no translation__)
  1. Okay at dis year twenty eighteen, omo I dey pray make God help me, helep me.  — (ENU_34_Malaysia-Guy_MG__2, Okay, in this year twenty eighteen, man, I'm praying for God to help me.)
    Our case now come be like cow wey no get tail o, wey God helep dey drive fly.  — (deuber__6024, __no translation__)

Adjective

  1. Helep moni for melecine most times na organizations dey donate am.  — (bbc__55673, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: help

Adjective

  1. Helep moni for melecine most times na organizations dey donate am.  — (bbc__55673, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: help