highway robber
Naija
Etymology
From: English highway and robber
Pronunciation
- áíwērɔ́bà
Noun
Di kind thief wey de dey use gun thief people wey dey travel or drive pass coaltar road.
- Highway robbers kill di police man. — (Egbokhare_2021, The robbers on the highway killed the police man.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: armed robber