Difference between revisions of "igbo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
====Etymology==== | ====Etymology==== | ||
− | From: Yoruba ''igbo(weed)'' | + | From: Yoruba ''igbo (weed)'' |
+ | |||
====Noun==== | ====Noun==== | ||
Wetin people dey take wey dey make dem [[high]]. | Wetin people dey take wey dey make dem [[high]]. |
Revision as of 14:23, 1 June 2021
Naija
Pronunciation1
- ìgbò
Etymology
From Igbo: ibo a language of the Benue-Congo branch of the Niger-Congo language family; spoken in Southeastern Nigeria.
Noun
Tribe for Nigeria for East.
- Igbo language. — (WAZL_11_Kabuchi_DG__110, Igbo language.)
- Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi. — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)
Translations
- English: no definition
Pronunciation2
- ìgbó
Etymology
From: Yoruba igbo (weed)
Noun
Wetin people dey take wey dey make dem high.
- If you smoke igbo, dem go arrest you. — (Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)
- No dey smoke ciga, igbo or take snuff — (jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or tobacco.)
- But you fit spend 15 years for prison if dem catch you wit igbo. — (bbc__23792, But you could be sentence to 15 years in prison for the possession of marijuana if caught with it.)
Synonyms
Translations
- English: marijuana