Difference between revisions of "igbo"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
From Igbo: ''ibo a language of the Benue-Congo branch of the Niger-Congo language family; spoken in Southeastern Nigeria.'' | From Igbo: ''ibo a language of the Benue-Congo branch of the Niger-Congo language family; spoken in Southeastern Nigeria.'' | ||
====Noun==== | ====Noun==== | ||
− | Tribe for Nigeria for East. | + | * Tribe for Nigeria for East. |
:* {{ux|dv|'''Igbo''' language. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__110, Igbo language.)}} | :* {{ux|dv|'''Igbo''' language. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__110, Igbo language.)}} | ||
:* {{ux|dv|'''Igbo''' girls no sabi how to dress now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}} | :* {{ux|dv|'''Igbo''' girls no sabi how to dress now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}} | ||
Line 22: | Line 22: | ||
====Noun==== | ====Noun==== | ||
− | Wetin people dey take wey dey make dem [[high]]. | + | * Wetin people dey take wey dey make dem [[high]]. |
:* {{ux|dv|If you smoke '''igbo''', dem go arrest you.|(Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)}} | :* {{ux|dv|If you smoke '''igbo''', dem go arrest you.|(Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)}} | ||
:* {{ux|dv|No dey smoke ciga, '''igbo''' or take snuff |(jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or or take snuff.)}} | :* {{ux|dv|No dey smoke ciga, '''igbo''' or take snuff |(jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or or take snuff.)}} | ||
Line 28: | Line 28: | ||
=====Synonyms===== | =====Synonyms===== | ||
* [[weewe]], [[gbana]], [[grass]] | * [[weewe]], [[gbana]], [[grass]] | ||
− | |||
=====Translations===== | =====Translations===== | ||
* English: ''marijuana'' | * English: ''marijuana'' |
Revision as of 15:21, 2 July 2021
Naija
Pronunciation1
- ìgbò
Etymology
From Igbo: ibo a language of the Benue-Congo branch of the Niger-Congo language family; spoken in Southeastern Nigeria.
Noun
- Tribe for Nigeria for East.
- Igbo language. — (WAZL_11_Kabuchi_DG__110, Igbo language.)
- Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi. — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)
Translations
- English: Igbo
Pronunciation2
- ìgbó
Etymology
From: Yoruba igbo (weed)
Noun
- Wetin people dey take wey dey make dem high.
- If you smoke igbo, dem go arrest you. — (Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)
- No dey smoke ciga, igbo or take snuff — (jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or or take snuff.)
- But you fit spend 15 years for prison if dem catch you wit igbo. — (bbc__23792, But you could be sentence to 15 years in prison for the possession of marijuana if caught with it.)
Synonyms
Translations
- English: marijuana