Difference between revisions of "igbo"

Line 28: Line 28:
 
* Wetin people dey take wey dey make dem [[high]].
 
* Wetin people dey take wey dey make dem [[high]].
 
:* {{ux|dv|If you smoke '''igbo''', dem go arrest you.|(Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)}}
 
:* {{ux|dv|If you smoke '''igbo''', dem go arrest you.|(Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)}}
:* {{ux|dv|No dey smoke ciga, '''igbo''' or take snuff |(jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or or take snuff.)}}
+
:* {{ux|dv|No dey smoke ciga, '''igbo''' or take snuff.|(jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or or take snuff.)}}
 
:* {{ux|dv|But you fit spend 15 years for prison if dem catch you wit '''igbo'''. |(bbc__23792, But you could be sentence to 15 years in prison for the possession of marijuana if caught with it.)}}
 
:* {{ux|dv|But you fit spend 15 years for prison if dem catch you wit '''igbo'''. |(bbc__23792, But you could be sentence to 15 years in prison for the possession of marijuana if caught with it.)}}
 
=====Synonyms=====
 
=====Synonyms=====

Revision as of 20:58, 2 October 2022

Naija

Pronunciation1

  • ìgbò

Play


Etymology

From Igbo: ibo a language of the Benue-Congo branch of the Niger-Congo language family; spoken in Southeastern Nigeria.

Noun

  • Name of tribe for Nigeria for East.
    • Igbo language.  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__110, Igbo language.)
    • Things fall Apart talk about di life of Igbo people.  — (NSC_2022, Things Fall Apart was themed around the life of the Igbo.)
  1. Name of language people dey speak.
    • Some people dey wey be sey dem fit speak Igbo, Hausa, and Yoruba.  — (NSC_2022,There are people who can speak Igbo, Hausa and Yoruba.)
    • If de want use kolanut pray for Igboland, de go use Igbo take pray, because de dey talk sey kolanut no dey hear English.  — (NSC_2022, If they want say prayers with the kolanut in Igboland, they pray in Igbo because they say the Kolanut does not understand English.)
Translations
  • English: Igbo

Pronunciation2

  • ìgbó

Play Play

Etymology

From: Yoruba igbo (weed)

Noun

  • Wetin people dey take wey dey make dem high.
  • If you smoke igbo, dem go arrest you.  — (Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)
  • No dey smoke ciga, igbo or take snuff.  — (jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or or take snuff.)
  • But you fit spend 15 years for prison if dem catch you wit igbo.  — (bbc__23792, But you could be sentence to 15 years in prison for the possession of marijuana if caught with it.)
Synonyms
Translations
  • English: marijuana