Difference between revisions of "igbo"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 29: | Line 29: | ||
:* {{ux|dv|If you smoke '''igbo''', dem go arrest you.|(Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)}} | :* {{ux|dv|If you smoke '''igbo''', dem go arrest you.|(Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)}} | ||
:* {{ux|dv|No dey smoke ciga, '''igbo''' or take snuff.|(jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or or take snuff.)}} | :* {{ux|dv|No dey smoke ciga, '''igbo''' or take snuff.|(jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or or take snuff.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|But you fit spend 15 years for prison if dem catch you wit '''igbo'''. |(bbc__23792, But you could be | + | :* {{ux|dv|But you fit spend 15 years for prison if dem catch you wit '''igbo'''. |(bbc__23792, , But you could be sentenced to 15 years in prison for the possession of marijuana.)}} |
=====Synonyms===== | =====Synonyms===== | ||
* [[weewe]], [[gbana]], [[grass]] | * [[weewe]], [[gbana]], [[grass]] | ||
=====Translations===== | =====Translations===== | ||
* English: ''marijuana'' | * English: ''marijuana'' |
Revision as of 20:59, 2 October 2022
Naija
Pronunciation1
- ìgbò
Etymology
From Igbo: ibo a language of the Benue-Congo branch of the Niger-Congo language family; spoken in Southeastern Nigeria.
Noun
- Name of tribe for Nigeria for East.
- Igbo language. — (WAZL_11_Kabuchi_DG__110, Igbo language.)
- Things fall Apart talk about di life of Igbo people. — (NSC_2022, Things Fall Apart was themed around the life of the Igbo.)
- Name of language people dey speak.
- Some people dey wey be sey dem fit speak Igbo, Hausa, and Yoruba. — (NSC_2022,There are people who can speak Igbo, Hausa and Yoruba.)
- If de want use kolanut pray for Igboland, de go use Igbo take pray, because de dey talk sey kolanut no dey hear English. — (NSC_2022, If they want say prayers with the kolanut in Igboland, they pray in Igbo because they say the Kolanut does not understand English.)
Translations
- English: Igbo
Pronunciation2
- ìgbó
Etymology
From: Yoruba igbo (weed)
Noun
- Wetin people dey take wey dey make dem high.
- If you smoke igbo, dem go arrest you. — (Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)
- No dey smoke ciga, igbo or take snuff. — (jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or or take snuff.)
- But you fit spend 15 years for prison if dem catch you wit igbo. — (bbc__23792, , But you could be sentenced to 15 years in prison for the possession of marijuana.)
Synonyms
Translations
- English: marijuana