Difference between revisions of "igbo"

 
(9 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 2: Line 2:
 
===Pronunciation1===
 
===Pronunciation1===
 
* ìgbò
 
* ìgbò
<sm2>Pcm-ng-Igbo.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-ibo.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-Igbo.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-ibo.m.ogg</sm2>
  
 
====Etymology====
 
====Etymology====
 
From Igbo: ''ibo a language of the Benue-Congo branch of the Niger-Congo language family; spoken in Southeastern Nigeria.''
 
From Igbo: ''ibo a language of the Benue-Congo branch of the Niger-Congo language family; spoken in Southeastern Nigeria.''
 
====Noun====
 
====Noun====
* Tribe for Nigeria for East.
+
* Name of ethnic group for Nigeria, for East.
:* {{ux|dv|'''Igbo''' language. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__110, Igbo language.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Igbo''' language. |(WAZL_11_Kabuchi_DG__110, Igbo language.)}}
:* {{ux|dv|'''Igbo''' girls no sabi how to dress now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}}
+
#:* {{ux|dv| Things fall Apart talk about di life of '''Igbo''' people.|(Things Fall Apart was themed around the life of the Igbo.)}}
 +
#Name of language wey Igbo people dey speak.
 +
#:* {{ux|dv| Some people dey wey be sey dem fit speak '''Igbo''', Hausa, and Yoruba.|(There are people who can speak Igbo, Hausa and Yoruba.)}}
 +
#:* {{ux|dv| If de want use kolanut pray for Igboland, de go use '''Igbo''' take pray, because de dey talk sey kolanut no dey hear English.|(If they want say prayers with the kolanut in Igboland, they pray in Igbo because they say the Kolanut does not understand English.)}}
 
=====Translations=====
 
=====Translations=====
* English: Igbo
+
* English: ''Igbo''
  
 
===Pronunciation2===
 
===Pronunciation2===
Line 25: Line 28:
 
* Wetin people dey take wey dey make dem [[high]].
 
* Wetin people dey take wey dey make dem [[high]].
 
:* {{ux|dv|If you smoke '''igbo''', dem go arrest you.|(Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)}}
 
:* {{ux|dv|If you smoke '''igbo''', dem go arrest you.|(Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)}}
:* {{ux|dv|No dey smoke ciga, '''igbo''' or take snuff |(jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or or take snuff.)}}
+
:* {{ux|dv|No dey smoke ciga, '''igbo''' or take snuff.|(jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or or take snuff.)}}
:* {{ux|dv|But you fit spend 15 years for prison if dem catch you wit '''igbo'''. |(bbc__23792, But you could be sentence to 15 years in prison for the possession of marijuana if caught with it.)}}
+
:* {{ux|dv|But you fit spend 15 years for prison if dem catch you wit '''igbo'''. |(bbc__23792, , But you could be sentenced  to 15 years in prison for the possession of marijuana.)}}
 
=====Synonyms=====
 
=====Synonyms=====
 
* [[weewe]], [[gbana]], [[grass]]
 
* [[weewe]], [[gbana]], [[grass]]
 
=====Translations=====
 
=====Translations=====
 
* English: ''marijuana''
 
* English: ''marijuana''

Latest revision as of 09:17, 1 March 2024

Naija

Pronunciation1

  • ìgbò

Play


Etymology

From Igbo: ibo a language of the Benue-Congo branch of the Niger-Congo language family; spoken in Southeastern Nigeria.

Noun

  • Name of ethnic group for Nigeria, for East.
    • Igbo language.  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__110, Igbo language.)
    • Things fall Apart talk about di life of Igbo people.  — (Things Fall Apart was themed around the life of the Igbo.)
  1. Name of language wey Igbo people dey speak.
    • Some people dey wey be sey dem fit speak Igbo, Hausa, and Yoruba.  — (There are people who can speak Igbo, Hausa and Yoruba.)
    • If de want use kolanut pray for Igboland, de go use Igbo take pray, because de dey talk sey kolanut no dey hear English.  — (If they want say prayers with the kolanut in Igboland, they pray in Igbo because they say the Kolanut does not understand English.)
Translations
  • English: Igbo

Pronunciation2

  • ìgbó

Play Play

Etymology

From: Yoruba igbo (weed)

Noun

  • Wetin people dey take wey dey make dem high.
  • If you smoke igbo, dem go arrest you.  — (Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)
  • No dey smoke ciga, igbo or take snuff.  — (jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or or take snuff.)
  • But you fit spend 15 years for prison if dem catch you wit igbo.  — (bbc__23792, , But you could be sentenced to 15 years in prison for the possession of marijuana.)
Synonyms
Translations
  • English: marijuana