igbo

Naija

Pronunciation1

  • ìgbò


Etymology

From Igbo: ibo a language of the Benue-Congo branch of the Niger-Congo language family; spoken in Southeastern Nigeria.

Noun

Tribe for Nigeria for East.

  • Igbo language.  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__110, Igbo language.)
  • Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)
Translations
  • English: no definition

Pronunciation2

  • ìgbó

Play Play

Etymology

From: Yoruba igbo(weed)

Noun

Wetin people dey take wey dey make dem high.

  • If you smoke igbo, dem go arrest you.  — (Egbokhare_2020, If you smoke marijuana, you will be arrested.)
  • No dey smoke ciga, igbo or take snuff  — (jw__27101, Do not smoke cigarette, marijuana, or tobacco.)
  • But you fit spend 15 years for prison if dem catch you wit igbo.  — (bbc__23792, But you could be sentence to 15 years in prison for the possession of marijuana if caught with it.)
Synonyms
Translations
  • English: marijuana