imported
Naija
Etymology
From English: imported
Pronunciation
- ìmpɔ́tɛ̀d
Adjective
- Someting wey be original.
- You no go fit compare aba and imported shoe na o. — (Egbokhare_2020, It is impossible to compare a fake shoe with an original brand.)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: original
Noun
Wetin de dey call woman wey come from anoder yonder.
- Bros, na imported e be o. — Egbokhare_2020, Guy, she's a foreign woman.)
Related forms
Translations
- English: foreign woman