Difference between revisions of "injury"

Line 3: Line 3:
 
From: English ''injure''
 
From: English ''injure''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*ɪ́nʤrì
+
* índ͡ʒūrì
 
<sm2>Pcm-ng-injury.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-injury.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-injury.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-injury.m.ogg</sm2>

Revision as of 22:04, 13 August 2021

Naija

Etymology

From: English injure

Pronunciation

  • índ͡ʒūrì

Play Play

Noun

Wound for person or animal body wey be sey di person or animal skin or body go open and blood go begin comot.

  • Di injury for the beggar leg don begin smell as e be sey e no carry am go make nurse treatment di wound.  — (NSC_Abonyi_2021, The beggar has been unable to get proper treatment for his injury and it is getting worse.)

Related forms

injury time

Synonym

wound

Translation

  • English: injury