Difference between revisions of "injury time"

 
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Di extra time wey [[referee]] dey give people wey dey [[play]] football when one player [[injure]].
+
# Di extra time wey [[referee]] dey give people wey dey [[play]] football.
 
#:* {{ux|dv|Na for '''injury time''' dem con score goal. |(They scored in injury time.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na for '''injury time''' dem con score goal. |(They scored in injury time.)}}
 
# Time wey be sey don dey finish wey person get to take do someting
 
# Time wey be sey don dey finish wey person get to take do someting

Latest revision as of 09:47, 1 March 2024

Naija

Etymology

From: English injury and time

Pronunciation

  • ɪ́nd͡ʒúrɪ́ táɪ̀m

Play Play

Noun

  1. Di extra time wey referee dey give people wey dey play football.
    • Na for injury time dem con score goal.  — (They scored in injury time.)
  2. Time wey be sey don dey finish wey person get to take do someting
    • Do wetin you fit do, na injury time you dey so.  — (Do what you can, time is almost up.)

Related forms

Translations

  • English: injury time, extra time