Difference between revisions of "jand"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative Form===
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From Yoruba: ''já''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
d͡ʒând
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-jand.f.ogg</sm2>  
===Frequency===
+
<sm2>Pcm-ng-jand.m.ogg</sm2>
===Usage===
+
 
===Definition===
+
===Noun===
===POS===
+
* [[oyibo]] country.
#
+
#: {{ux|dv| I no sure sey e get person wey dey dis country wey no want go '''jand''' |(NSC_2021, I'm not sure there is one person in this country who doesn't want to travel abroad.)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| If e dey possible people go want disappear for [[area]] con appear for '''jand''' |(NSC_2021, If it's possible people will want to disappear from these environs and appear abroad.)}}
#
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
====Synonym====
+
====Synonyms====
* [[ yankee ]], [[ away ]]
+
[[ yankee ]], [[away]]
 +
====Antonym====
 +
[[area]]
 +
====Translation====
 +
English: ''abroad''
 +
 
 +
===Proper Noun===
 +
* Obodo oyibo wey de dey call England
 +
:* {{ux|dv| Some people dey argue sey '''Jand''' make sense pass [[Yankee]], bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump. |(NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)}}
 +
 
 +
====Synonyms====
 +
[[yankee]]
 +
 
 +
====Translation====
 +
English: ''England''
 +
 
 +
===Verb===
 +
* Make person go [[obodo oyibo]]
 +
:* {{ux|dv| If you go embassy eh, e be like everybody want '''jand'''. |(NSC_2021, If you go to the embassy, it looks like everyone wants to travel abroad.)}}
 +
:* {{ux|dv| Some people dey wey no want '''jand''', but you see dat guy? E don comot mind for dis [[area]]. |(NSC_2021, Some people don't want to travel abroad, but that man? He has mentally zoned out.)}}
  
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''travel abroad''

Revision as of 17:15, 13 July 2021

Naija

Etymology

From Yoruba:

Pronunciation

d͡ʒând Play Play

Noun

  1. I no sure sey e get person wey dey dis country wey no want go jand  — (NSC_2021, I'm not sure there is one person in this country who doesn't want to travel abroad.)
  • If e dey possible people go want disappear for area con appear for jand  — (NSC_2021, If it's possible people will want to disappear from these environs and appear abroad.)

Related forms

Synonyms

yankee , away

Antonym

area

Translation

English: abroad

Proper Noun

  • Obodo oyibo wey de dey call England
  • Some people dey argue sey Jand make sense pass Yankee, bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump.  — (NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)

Synonyms

yankee

Translation

English: England

Verb

  • If you go embassy eh, e be like everybody want jand.  — (NSC_2021, If you go to the embassy, it looks like everyone wants to travel abroad.)
  • Some people dey wey no want jand, but you see dat guy? E don comot mind for dis area.  — (NSC_2021, Some people don't want to travel abroad, but that man? He has mentally zoned out.)

Translation

English: travel abroad