Difference between revisions of "jand"

 
(9 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative Form===
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From Yoruba: ''já''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
* d͡ʒând
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-jand.f.ogg</sm2>  
===Frequency===
+
<sm2>Pcm-ng-jand.m.ogg</sm2>
===Usage===
 
===Definition===
 
===POS===
 
#
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
#
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
===Related forms===
 
====Synonym====
 
* yankee, away
 
  
 +
===Noun===
 +
* [[Oyibo]] country.
 +
:* {{ux|dv| I no sure sey e get person wey dey dis country wey no want go '''jand''' .|(I'm not sure there is one person in this country who doesn't want to travel abroad.)}}
 +
:* {{ux|dv| If e dey possible people go want disappear for [[area]] con appear for '''jand'''.|(If it's possible people will want to disappear from these environs and appear abroad.)}}
 +
====Related Forms====
 +
[[jandon]]
 +
====Synonyms====
 +
[[ yankee ]], [[away]]
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 +
[[area]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''abroad''
 +
 +
===Proper Noun===
 +
* Obodo oyibo wey de dey call England
 +
:* {{ux|dv| Some people dey argue sey '''Jand''' make sense pass [[Yankee]], bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump. |(Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)}}
 +
====Related Forms====
 +
[[jandon]]
 +
====Synonyms====
 +
[[yankee]]
 +
====Translation====
 +
English: ''England''
 +
 +
===Verb===
 +
* Make person go [[obodo oyibo]]
 +
:* {{ux|dv| If you go embassy eh, e be like everybody want '''jand'''. |(If you go to the embassy, it looks like everyone wants to travel abroad.)}}
 +
:* {{ux|dv| Some people dey wey no want '''jand''', but you see dat guy? E don comot mind for dis [[area]]. |(Some people don't want to travel abroad, but that man? He has mentally zoned out.)}}
 +
====Related Forms====
 +
[[jandon]]
 +
====Translation====
 +
English: ''emigrate'', ''travel abroad''

Latest revision as of 16:07, 2 June 2023

Naija

Etymology

From Yoruba:

Pronunciation

  • d͡ʒând

Play Play

Noun

  • I no sure sey e get person wey dey dis country wey no want go jand .  — (I'm not sure there is one person in this country who doesn't want to travel abroad.)
  • If e dey possible people go want disappear for area con appear for jand.  — (If it's possible people will want to disappear from these environs and appear abroad.)

Related Forms

jandon

Synonyms

yankee , away

Antonym

area

Translation

English: abroad

Proper Noun

  • Obodo oyibo wey de dey call England
  • Some people dey argue sey Jand make sense pass Yankee, bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump.  — (Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)

Related Forms

jandon

Synonyms

yankee

Translation

English: England

Verb

  • If you go embassy eh, e be like everybody want jand.  — (If you go to the embassy, it looks like everyone wants to travel abroad.)
  • Some people dey wey no want jand, but you see dat guy? E don comot mind for dis area.  — (Some people don't want to travel abroad, but that man? He has mentally zoned out.)

Related Forms

jandon

Translation

English: emigrate, travel abroad