Difference between revisions of "jand"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
(8 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From Yoruba: ''já'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | * d͡ʒând |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-jand.f.ogg</sm2> |
− | + | <sm2>Pcm-ng-jand.m.ogg</sm2> | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * [[Oyibo]] country. | ||
+ | :* {{ux|dv| I no sure sey e get person wey dey dis country wey no want go '''jand''' .|(I'm not sure there is one person in this country who doesn't want to travel abroad.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| If e dey possible people go want disappear for [[area]] con appear for '''jand'''.|(If it's possible people will want to disappear from these environs and appear abroad.)}} | ||
+ | ====Related Forms==== | ||
+ | [[jandon]] | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | [[ yankee ]], [[away]] | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
+ | [[area]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | English: ''abroad'' | ||
+ | |||
+ | ===Proper Noun=== | ||
+ | * Obodo oyibo wey de dey call England | ||
+ | :* {{ux|dv| Some people dey argue sey '''Jand''' make sense pass [[Yankee]], bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump. |(Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)}} | ||
+ | ====Related Forms==== | ||
+ | [[jandon]] | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | [[yankee]] | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''England'' | ||
+ | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | * Make person go [[obodo oyibo]] | ||
+ | :* {{ux|dv| If you go embassy eh, e be like everybody want '''jand'''. |(If you go to the embassy, it looks like everyone wants to travel abroad.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Some people dey wey no want '''jand''', but you see dat guy? E don comot mind for dis [[area]]. |(Some people don't want to travel abroad, but that man? He has mentally zoned out.)}} | ||
+ | ====Related Forms==== | ||
+ | [[jandon]] | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''emigrate'', ''travel abroad'' |
Latest revision as of 16:07, 2 June 2023
Naija
Etymology
From Yoruba: já
Pronunciation
- d͡ʒând
Noun
- Oyibo country.
- I no sure sey e get person wey dey dis country wey no want go jand . — (I'm not sure there is one person in this country who doesn't want to travel abroad.)
- If e dey possible people go want disappear for area con appear for jand. — (If it's possible people will want to disappear from these environs and appear abroad.)
Related Forms
Synonyms
Antonym
Translation
English: abroad
Proper Noun
- Obodo oyibo wey de dey call England
- Some people dey argue sey Jand make sense pass Yankee, bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump. — (Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)
Related Forms
Synonyms
Translation
English: England
Verb
- Make person go obodo oyibo
- If you go embassy eh, e be like everybody want jand. — (If you go to the embassy, it looks like everyone wants to travel abroad.)
- Some people dey wey no want jand, but you see dat guy? E don comot mind for dis area. — (Some people don't want to travel abroad, but that man? He has mentally zoned out.)
Related Forms
Translation
English: emigrate, travel abroad