Difference between revisions of "jand"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* [[oyibo]] country. | * [[oyibo]] country. | ||
− | + | :* {{ux|dv| I no sure sey e get person wey dey dis country wey no want go '''jand''' |(NSC_2021, I'm not sure there is one person in this country who doesn't want to travel abroad.)}} | |
:* {{ux|dv| If e dey possible people go want disappear for [[area]] con appear for '''jand''' |(NSC_2021, If it's possible people will want to disappear from these environs and appear abroad.)}} | :* {{ux|dv| If e dey possible people go want disappear for [[area]] con appear for '''jand''' |(NSC_2021, If it's possible people will want to disappear from these environs and appear abroad.)}} | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[ yankee ]], [[away]] | [[ yankee ]], [[away]] | ||
Line 22: | Line 21: | ||
* Obodo oyibo wey de dey call England | * Obodo oyibo wey de dey call England | ||
:* {{ux|dv| Some people dey argue sey '''Jand''' make sense pass [[Yankee]], bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump. |(NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)}} | :* {{ux|dv| Some people dey argue sey '''Jand''' make sense pass [[Yankee]], bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump. |(NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)}} | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[yankee]] | [[yankee]] | ||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''England'' | English: ''England'' | ||
Line 33: | Line 30: | ||
:* {{ux|dv| If you go embassy eh, e be like everybody want '''jand'''. |(NSC_2021, If you go to the embassy, it looks like everyone wants to travel abroad.)}} | :* {{ux|dv| If you go embassy eh, e be like everybody want '''jand'''. |(NSC_2021, If you go to the embassy, it looks like everyone wants to travel abroad.)}} | ||
:* {{ux|dv| Some people dey wey no want '''jand''', but you see dat guy? E don comot mind for dis [[area]]. |(NSC_2021, Some people don't want to travel abroad, but that man? He has mentally zoned out.)}} | :* {{ux|dv| Some people dey wey no want '''jand''', but you see dat guy? E don comot mind for dis [[area]]. |(NSC_2021, Some people don't want to travel abroad, but that man? He has mentally zoned out.)}} | ||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''travel abroad'' | English: ''travel abroad'' |
Revision as of 17:16, 13 July 2021
Naija
Etymology
From Yoruba: já
Pronunciation
Noun
- oyibo country.
- I no sure sey e get person wey dey dis country wey no want go jand — (NSC_2021, I'm not sure there is one person in this country who doesn't want to travel abroad.)
- If e dey possible people go want disappear for area con appear for jand — (NSC_2021, If it's possible people will want to disappear from these environs and appear abroad.)
Synonyms
Antonym
Translation
English: abroad
Proper Noun
- Obodo oyibo wey de dey call England
- Some people dey argue sey Jand make sense pass Yankee, bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump. — (NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)
Synonyms
Translation
English: England
Verb
- Make person go obodo oyibo
- If you go embassy eh, e be like everybody want jand. — (NSC_2021, If you go to the embassy, it looks like everyone wants to travel abroad.)
- Some people dey wey no want jand, but you see dat guy? E don comot mind for dis area. — (NSC_2021, Some people don't want to travel abroad, but that man? He has mentally zoned out.)
Translation
English: travel abroad