jand
Naija
Etymology
From Yoruba: já
Pronunciation
Noun
- oyibo country.
- I no sure sey e get person wey dey dis country wey no want go jand — (NSC_2021, I'm not sure there is one person in this country who doesn't want to travel abroad.)
- If e dey possible people go want disappear for area con appear for jand — (NSC_2021, If it's possible people will want to disappear from these environs and appear abroad.)
Synonyms
Antonym
Translation
English: abroad
Proper Noun
- Obodo oyibo wey de dey call England
- Some people dey argue sey Jand make sense pass Yankee, bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump. — (NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)
Synonyms
Translation
English: England
Verb
- Make person go obodo oyibo
- If you go embassy eh, e be like everybody want jand. — (NSC_2021, If you go to the embassy, it looks like everyone wants to travel abroad.)
- Some people dey wey no want jand, but you see dat guy? E don comot mind for dis area. — (NSC_2021, Some people don't want to travel abroad, but that man? He has mentally zoned out.)
Translation
English: emigrate, travel abroad