Difference between revisions of "japa"
(→Naija) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-japa.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-japa.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-japa.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-japa.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Verb==== | ====Verb==== | ||
# Make person run comot [[quickquick]]. | # Make person run comot [[quickquick]]. | ||
#:* {{ux|dv| Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I '''japa'''! |(NSC_2021, He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)}} | #:* {{ux|dv| Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I '''japa'''! |(NSC_2021, He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| I don '''japa''' o! |( | + | #:* {{ux|dv| I don '''japa''' o! |( NSC_2021, I have escaped!)}} |
# Make person [[jand]] | # Make person [[jand]] | ||
#:* {{ux|dv| Be like people don '''japa''' finish for area o. |(NSC_2021, It seems that nearly everyone has travelled out of the country.)}} | #:* {{ux|dv| Be like people don '''japa''' finish for area o. |(NSC_2021, It seems that nearly everyone has travelled out of the country.)}} | ||
Line 26: | Line 23: | ||
[[dey]], [[tanda]], | [[dey]], [[tanda]], | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''Flee'' | + | English: ''Flee'' |
Revision as of 04:50, 3 October 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Yoruba japa
Pronunciation
d͡ʒápá
Verb
- Make person run comot quickquick.
- Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I japa! — (NSC_2021, He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)
- I don japa o! — ( NSC_2021, I have escaped!)
- Make person jand
- Be like people don japa finish for area o. — (NSC_2021, It seems that nearly everyone has travelled out of the country.)
- If God do am you you con japa, no dey carry shoulder go up. — (NSC_2021, If you are favoured and travel out of the country, don't become proud.)
Synonym
Antonym
Translation
English: Flee