Difference between revisions of "japa"
(→Verb) |
|||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 12: | Line 12: | ||
====Verb==== | ====Verb==== | ||
# Make person run comot [[quickquick]]. | # Make person run comot [[quickquick]]. | ||
− | #:* {{ux|dv| Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I '''japa'''! |( | + | #:* {{ux|dv| Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I '''japa'''! |(He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)}} |
− | #:* {{ux|dv| I don '''japa''' o! |( | + | #:* {{ux|dv| I don '''japa''' o! |(I have escaped!)}} |
# Make person [[jand]] | # Make person [[jand]] | ||
− | #:* {{ux|dv| Be like people don '''japa''' finish for area o. |( | + | #:* {{ux|dv| Be like people don '''japa''' finish for area o. |(It seems that nearly everyone has travelled out of the country.)}} |
− | #:* {{ux|dv| If God do am you you con '''japa''', no dey carry shoulder go up. |( | + | #:* {{ux|dv| If God do am you you con '''japa''', no dey carry shoulder go up. |(If you are favoured and travel out of the country, don't become proud.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
Line 23: | Line 23: | ||
[[dey]], [[tanda]], | [[dey]], [[tanda]], | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''Flee'' | + | English: ''Flee, relocate abroad'' |
Latest revision as of 16:08, 2 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Yoruba japa
Pronunciation
d͡ʒápá
Verb
- Make person run comot quickquick.
- Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I japa! — (He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)
- I don japa o! — (I have escaped!)
- Make person jand
- Be like people don japa finish for area o. — (It seems that nearly everyone has travelled out of the country.)
- If God do am you you con japa, no dey carry shoulder go up. — (If you are favoured and travel out of the country, don't become proud.)
Synonym
Antonym
Translation
English: Flee, relocate abroad