Difference between revisions of "japa"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== *jakpa ===Etymology=== From: Yoruba ''japa'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-japa.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-japa.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ==...") |
(→Verb) |
||
(5 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
− | *jakpa | + | * [[jakpa]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: Yoruba ''japa'' | From: Yoruba ''japa'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | d͡ʒápá | ||
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-japa.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-japa.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-japa.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-japa.m.ogg</sm2> | ||
− | + | ||
− | = | + | ====Verb==== |
− | + | # Make person run comot [[quickquick]]. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I '''japa'''! |(He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| I don '''japa''' o! |(I have escaped!)}} | |
− | ===Verb | + | # Make person [[jand]] |
− | + | #:* {{ux|dv| Be like people don '''japa''' finish for area o. |(It seems that nearly everyone has travelled out of the country.)}} | |
− | # Make person run comot | + | #:* {{ux|dv| If God do am you you con '''japa''', no dey carry shoulder go up. |(If you are favoured and travel out of the country, don't become proud.)}} |
− | #: {{ux|dv| Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I japa! |( He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)}} | + | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[bail]], [[move]], [[tear race]], | [[bail]], [[move]], [[tear race]], | ||
Line 21: | Line 23: | ||
[[dey]], [[tanda]], | [[dey]], [[tanda]], | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''Flee'' | + | English: ''Flee, relocate abroad'' |
Latest revision as of 16:08, 2 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Yoruba japa
Pronunciation
d͡ʒápá
Verb
- Make person run comot quickquick.
- Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I japa! — (He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)
- I don japa o! — (I have escaped!)
- Make person jand
- Be like people don japa finish for area o. — (It seems that nearly everyone has travelled out of the country.)
- If God do am you you con japa, no dey carry shoulder go up. — (If you are favoured and travel out of the country, don't become proud.)
Synonym
Antonym
Translation
English: Flee, relocate abroad