Difference between revisions of "japa"

Line 13: Line 13:
 
* Make person run comot quick quick.
 
* Make person run comot quick quick.
  
====Intransitive Verb====
+
====Verb====
# Make person run comot quick quick.
+
# Make person run comot [[quickquick]].
# {{ux|dv| Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I '''japa'''! |( He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)}}
+
#:* {{ux|dv| Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I '''japa'''! |(NSC_2021, He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)}}
# {{ux|dv| I don '''japa''' o! |( NSC_Tella_2021. I have escaped!)}}
+
#:* {{ux|dv| I don '''japa''' o! |( NSC_Tella_2021. I have escaped!)}}
 +
# Make person [[jand]]
 +
#:* {{ux|dv| Be like people don '''japa''' finish for area o. |(NSC_2021, It seems that nearly everyone has travelled out of the country.)}}
 +
#:* {{ux|dv| If God do am you you con '''japa''', no dey carry shoulder go up. |(NSC_2021, If you are favoured and travel out of the country, don't become proud.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 13:54, 1 December 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Yoruba japa

Pronunciation

d͡ʒápá

Play Play

Definition

  • Make person run comot quick quick.

Verb

  1. Make person run comot quickquick.
    • Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I japa!  — (NSC_2021, He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)
    • I don japa o!  — ( NSC_Tella_2021. I have escaped!)
  2. Make person jand
    • Be like people don japa finish for area o.  — (NSC_2021, It seems that nearly everyone has travelled out of the country.)
    • If God do am you you con japa, no dey carry shoulder go up.  — (NSC_2021, If you are favoured and travel out of the country, don't become proud.)

Synonym

bail, move, tear race,

Antonym

dey, tanda,

Translation

English: Flee.