japa
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Yoruba japa
Pronunciation
d͡ʒápá
Verb
- Make person run comot quickquick.
- Im bin tell me sey deir dog no dey bite, but as as I enter dier house con see di dog face, baba, I japa! — (NSC_2021, He had told me that their dog does not bite, but as soon as I entered their house and saw the look on the dog's face, I fled!)
- I don japa o! — ( NSC_2021, I have escaped!)
- Make person jand
- Be like people don japa finish for area o. — (NSC_2021, It seems that nearly everyone has travelled out of the country.)
- If God do am you you con japa, no dey carry shoulder go up. — (NSC_2021, If you are favoured and travel out of the country, don't become proud.)
Synonym
Antonym
Translation
English: Flee, relocate abroad