jew man

Revision as of 23:40, 15 September 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== Jew ===Etymology=== etymology: unknown ===Pronunciation=== * d͡ʒuman <sm2>Pcm-ng-jewman.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-jewman.m.ogg</sm2> ==...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Jew

Etymology

etymology: unknown

Pronunciation

  • d͡ʒuman



Frequency

Usage

Definition

  • Person wey be sey e no dey know wetin dey sup

Noun

  1. Person wey be sey e no dey know wetin dey sup
    How many bottles of beer you don take? Two? You be jew man  —  How many bottles of beer have you taken? Two? You are a coward. )
  2. Person wey no dey cult
    No enter dat bush o, as you be jew man de go rush you o  —  ( Don't enter that bushy area, since you are not cultist they'll pounce on you )

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Coward