Difference between revisions of "job"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
*Wetin person dey do wey fit pay am.
 
*Wetin person dey do wey fit pay am.
:*{{ux|dv|Make we do better '''job''' make dem fit pay us better money o. |(NSC_2020, Let's do a good job so that we will be paid well.)}}
+
:*{{ux|dv|Make we do better '''job''' make dem fit pay us better money o. |(Let's do a good job so that we will be paid well.)}}
:*{{ux|dv|You no get any '''job''' to do. |(NSC_2020, You don't have any work to do.)}}
+
:*{{ux|dv|You no get any '''job''' to do. |(You don't have any work to do.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 24: Line 24:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Sey dem [[dagbo]] person.
 
* Sey dem [[dagbo]] person.
:*{{ux|dv|Dem '''job''' di guy when e go buy phone for Computer Village. |(NSC_Ajede_2020, __He was defrauded when he went to buy a phone at Computer Villlage)}}
+
:*{{ux|dv|Dem '''job''' di guy when e go buy phone for Computer Village. |(He was defrauded when he went to buy a phone at Computer Village.)}}
  
 
====Related Forms====
 
====Related Forms====

Latest revision as of 16:45, 2 June 2023

Naija

Etymology

  • From English job.

Pronunciation

  • dʒɔ́b


Noun

  • Wetin person dey do wey fit pay am.
  • Make we do better job make dem fit pay us better money o.  — (Let's do a good job so that we will be paid well.)
  • You no get any job to do.  — (You don't have any work to do.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: work, job

Verb

  • Dem job di guy when e go buy phone for Computer Village.  — (He was defrauded when he went to buy a phone at Computer Village.)

Related Forms

Synonyms

Translations

  • English: defraud, cheat