Difference between revisions of "join body"

Line 11: Line 11:
 
===NOUN===
 
===NOUN===
 
People wey dey one group wey dey do tings together.
 
People wey dey one group wey dey do tings together.
*: {{ux|dv|Di G7  na '''join body''' wey be seven largest economy dem for di world: Canada, France, Germany, Italy, Japan, United Kingdom and United States. |(bbc__31342, The G7 is an organization made up of the seven largest economy in the world: Canada, France, Germany, Italy, United States and United Kingdom.)}}
+
:* {{ux|dv|Di G7  na '''join body''' wey be seven largest economy dem for di world: Canada, France, Germany, Italy, Japan, United Kingdom and United States. |(bbc__31342, The G7 is an organization made up of the seven largest economy in the world: Canada, France, Germany, Italy, United States and United Kingdom.)}}
*: {{ux|dv| The '''join body''' for market women dem get meeting today. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, The market women organization have a meeting today.)}}
+
:* {{ux|dv| The '''join body''' for market women dem get meeting today. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, The market women association will have a meeting today.)}}
 +
:* {{ux|dv|Di '''joinbody''' group go get meeting once every year. |(gumbody__138, The committee will have a group meeting once every year. )}}
 +
 
 
===Related form===
 
===Related form===
 
* [[join]]
 
* [[join]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: organization
 
* English: organization

Revision as of 11:37, 11 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: join ans body

Pronunciation

  • bɔ̀dí

Play Play

NOUN

People wey dey one group wey dey do tings together.

  • Di G7 na join body wey be seven largest economy dem for di world: Canada, France, Germany, Italy, Japan, United Kingdom and United States.  — (bbc__31342, The G7 is an organization made up of the seven largest economy in the world: Canada, France, Germany, Italy, United States and United Kingdom.)
  • The join body for market women dem get meeting today.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The market women association will have a meeting today.)
  • Di joinbody group go get meeting once every year.  — (gumbody__138, The committee will have a group meeting once every year. )

Related form

Translation

  • English: organization