Difference between revisions of "join body"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 23: | Line 23: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
+ | ====Intransitive==== | ||
Make man and woman gum body together. | Make man and woman gum body together. | ||
:* {{ux|dv| I bin tell my babe sey make we '''joinbody'''. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I asked my girlfriend if we could cuddle.)}} | :* {{ux|dv| I bin tell my babe sey make we '''joinbody'''. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I asked my girlfriend if we could cuddle.)}} | ||
+ | ====Transitive==== | ||
+ | :* {{ux|dv| Come make I '''joinbody''' with you . |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Let me cuddle you.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[gumbody]] | * [[gumbody]] | ||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''cuddle'' | * English: ''cuddle'' |
Revision as of 11:50, 11 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: join ans body
Pronunciation
- bɔ̀dí
NOUN
People wey dey one group wey dey do tings together.
- Di G7 na join body wey be seven largest economy dem for di world: Canada, France, Germany, Italy, Japan, United Kingdom and United States. — (bbc__31342, The G7 is an organization made up of the seven largest economy in the world: Canada, France, Germany, Italy, United States and United Kingdom.)
- The join body for market women dem get meeting today. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The market women association will have a meeting today.)
- Di joinbody group go get meeting once every year. — (gumbody__138, The committee will have a group meeting once every year. )
Related form
Translation
- English: organization, association, committee
Verb
Intransitive
Make man and woman gum body together.
- I bin tell my babe sey make we joinbody. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I asked my girlfriend if we could cuddle.)
Transitive
- Come make I joinbody with you . — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Let me cuddle you.)
Synonyms
Translation
- English: cuddle