join body

Revision as of 11:29, 11 February 2021 by 154.66.32.3 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: join ans body

Pronunciation

  • bɔ̀dí

Play Play

NOUN

People wey dey one group wey dey do tings together.

  • Di G7 na join body wey be seven largest economy dem for di world: Canada, France, Germany, Italy, Japan, United Kingdom and United States.  — (bbc__31342, The G7 is an organization made up of the seven largest economy in the world: Canada, France, Germany, Italy, United States and United Kingdom.)
    The join body for market women dem get meeting today.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The market women organization have a meeting today.)

Related form

Translation

  • English: organization