join body
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: join ans body
Pronunciation
- bɔ̀dí
NOUN
People wey dey one group wey dey do tings together.
- Di G7 na join body wey be seven largest economy dem for di world: Canada, France, Germany, Italy, Japan, United Kingdom and United States. — (bbc__31342, The G7 is an organization made up of the seven largest economy in the world: Canada, France, Germany, Italy, United States and United Kingdom.)
- The join body for market women dem get meeting today. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The market women association will have a meeting today.)
- Di joinbody group go get meeting once every year. — (gumbody__138, The committee will have a group meeting once every year. )
Related form
Translation
- English: organization, association, committee
Verb
Make man and woman gum body together.
- I bin tell my babe sey make we joinbody. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I asked my girlfriend if we could cuddle.)
Synonyms
Translation
- English: cuddle