Difference between revisions of "joinjoin"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''join'' ===Pronunciation=== * dʒɔȋndʒɔȋn <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Verb=== #...")
 
Line 8: Line 8:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make dem dey add add put for something.
+
*Make dem dey add add put for something.
 
:* {{ux|dv| Some tailors go just dey  ''joinjoin'' person cloth when dem don spoil your material.  |( NSC_2021, Some tailors are found of stitching up someone’s fabric when they’ve damaged it.  )}}
 
:* {{ux|dv| Some tailors go just dey  ''joinjoin'' person cloth when dem don spoil your material.  |( NSC_2021, Some tailors are found of stitching up someone’s fabric when they’ve damaged it.  )}}
 
:* {{ux|dv| Make two of us do '''join join''' pay di money wey we dey owe. |( NSC_2021, Both of us should come together to pay off the debt we are owing.)}}
 
:* {{ux|dv| Make two of us do '''join join''' pay di money wey we dey owe. |( NSC_2021, Both of us should come together to pay off the debt we are owing.)}}
 +
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[join]], [[join body]]
 
* [[join]], [[join body]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''add to, to do something together''
 
* English: ''add to, to do something together''

Revision as of 14:35, 25 November 2021

Naija

Etymology

From: English join

Pronunciation

  • dʒɔȋndʒɔȋn


Verb

  • Make dem dey add add put for something.
  • Some tailors go just dey joinjoin person cloth when dem don spoil your material.  — ( NSC_2021, Some tailors are found of stitching up someone’s fabric when they’ve damaged it. )
  • Make two of us do join join pay di money wey we dey owe.  — ( NSC_2021, Both of us should come together to pay off the debt we are owing.)

Related forms

Translation

  • English: add to, to do something together