joinjoin
Naija
Etymology
From: English join
Pronunciation
- dʒɔȋndʒɔȋn
Verb
- Make dem dey add add put for something.
- Some tailors go just dey joinjoin person cloth when dem don spoil your material. — ( NSC_2021, Some tailors are found of stitching up someone’s fabric when they’ve damaged it. )
- Make two of us do join join pay di money wey we dey owe. — ( NSC_2021, Both of us should come together to pay off the debt we are owing.)
Related forms
Translation
- English: add to, to do something together