joinjoin

Revision as of 14:35, 25 November 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English join

Pronunciation

  • dʒɔȋndʒɔȋn


Verb

  • Make dem dey add add put for something.
  • Some tailors go just dey joinjoin person cloth when dem don spoil your material.  — ( NSC_2021, Some tailors are found of stitching up someone’s fabric when they’ve damaged it. )
  • Make two of us do join join pay di money wey we dey owe.  — ( NSC_2021, Both of us should come together to pay off the debt we are owing.)

Related forms

Translation

  • English: add to, to do something together