jollificate

Revision as of 17:01, 2 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Altenative Form

Etymology

  • From: English jollification

Pronunciation

  • d͡ʒɔ̀lɪ̀fɪ̀kêt

Play Play

Verb

  • Make person dey chop, dey drink de do wetin dey make im mind dey totori am.
  • My people just dey jollificate for di party.  — (My people were merrymaking at the party.)
  • Every December 25th na time to dey jollificate for our house.  — (Every December 25th is a festive period in my home.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: celebrate, enjoy