Difference between revisions of "juju man"

 
Line 5: Line 5:
 
From French: ''juojuo'' and ''man''
 
From French: ''juojuo'' and ''man''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
dʒʊ̀dʒʊ́màn
+
dʒùdʒúmân
 
<sm2>Pcm-ng-jujuman.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-jujuman.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-jujuman.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-jujuman.m.ogg</sm2>

Latest revision as of 18:54, 4 March 2024

Naija

Alternative form

Etymology

From French: juojuo and man

Pronunciation

dʒùdʒúmân Play Play

Noun

Person wey dey use juju con still dey do for people.

  • Di juju man tell di Gboy sey di jazz don ready.  — (The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)
  • Men dey go meet juju man make dem dey fit dey nack girls well.  — (Men go to meet witch doctors to get charms in order to perform well sexually.)
  • Ashi dey go meet juju man make e do come again for dem.  — (Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)

Related Forms

Synonym

Translation

  • English: native doctor, witch doctor