Difference between revisions of "junior"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Person wey never reach [[senior]] level for school.
+
# Person wey never reach [[senior]] level for school.
:* {{ux|dv| Na di '''juniors''' for school dey sweep our room for us when I dey boardinghouse. |(NSC_2021, The juniors at schools are in charge of sweeping our room when I was staying in the boardinghouse.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na di '''juniors''' for school dey sweep our room for us when I dey boardinghouse. |(NSC_2021, The juniors at schools are in charge of sweeping our room when I was staying in the boardinghouse.)}}
:* {{ux|dv|My [[broder]] dey '''junior''' school and na im be di class captain for im school.|( NSC_2021, My brother is in Junior school and he is the class captain of his class.)}}
+
#:* {{ux|dv|My [[broder]] dey '''junior''' school and na im be di class captain for im school.|(NSC_2021, My brother is in Junior school and he is the class captain of his class.)}}
 +
# Part of man body wey e dey use dey piss dey [[nack]]
 +
#:* {{ux|dv| Na dis your '''junior''' you want make e dey tell you wetin you go dey do? |(NSC_2021, Will you let your penis tell you what to do?)}}
 +
#:* {{ux|dv| Shebi dem say e no good make you dey wear wetin do dey tight your '''junior'''? Dis ting wey you wear e show sey you get sense so? |(NSC_2021, Hasn't it been said that you shouldn't wear tight underpants? What you are currently doing, does it show that you have any sense?)}}
 +
====Synonym====
 +
* [[prick]],
 
====Antonym====
 
====Antonym====
* [[senior]]
+
* [[senior]], [[toto]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''junior''
 
English: ''junior''

Revision as of 11:11, 14 January 2022

Naija

Etymology

From: English junior

Pronunciation

  • ʤúnìɔ̀

Play Play

Noun

  1. Person wey never reach senior level for school.
    • Na di juniors for school dey sweep our room for us when I dey boardinghouse.  — (NSC_2021, The juniors at schools are in charge of sweeping our room when I was staying in the boardinghouse.)
    • My broder dey junior school and na im be di class captain for im school.  — (NSC_2021, My brother is in Junior school and he is the class captain of his class.)
  2. Part of man body wey e dey use dey piss dey nack
    • Na dis your junior you want make e dey tell you wetin you go dey do?  — (NSC_2021, Will you let your penis tell you what to do?)
    • Shebi dem say e no good make you dey wear wetin do dey tight your junior? Dis ting wey you wear e show sey you get sense so?  — (NSC_2021, Hasn't it been said that you shouldn't wear tight underpants? What you are currently doing, does it show that you have any sense?)

Synonym

Antonym

Translation

English: junior