junior

Revision as of 11:11, 14 January 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English junior

Pronunciation

  • ʤúnìɔ̀

Play Play

Noun

  1. Person wey never reach senior level for school.
    • Na di juniors for school dey sweep our room for us when I dey boardinghouse.  — (NSC_2021, The juniors at schools are in charge of sweeping our room when I was staying in the boardinghouse.)
    • My broder dey junior school and na im be di class captain for im school.  — (NSC_2021, My brother is in Junior school and he is the class captain of his class.)
  2. Part of man body wey e dey use dey piss dey nack
    • Na dis your junior you want make e dey tell you wetin you go dey do?  — (NSC_2021, Will you let your penis tell you what to do?)
    • Shebi dem say e no good make you dey wear wetin do dey tight your junior? Dis ting wey you wear e show sey you get sense so?  — (NSC_2021, Hasn't it been said that you shouldn't wear tight underpants? What you are currently doing, does it show that you have any sense?)

Synonym

Antonym

Translation

English: junior