junior
Naija
Etymology
From: English junior
Pronunciation
- ʤúnìɔ̀
Noun
- Person wey never reach senior level for school.
- Na di juniors for school dey sweep our room for us when I dey boardinghouse. — (NSC_2021, The juniors at schools are in charge of sweeping our room when I was staying in the boardinghouse.)
- My broder dey junior school and na im be di class captain for im school. — (NSC_2021, My brother is in Junior school and he is the class captain of his class.)
- Part of man body wey e dey use dey piss dey nack.
- Na dis your junior you want make e dey tell you wetin you go dey do? — (NSC_2021, Will you let your penis tell you what to do?)
- Shebi dem say e no good make you dey wear wetin do dey tight your junior? Dis ting wey you wear e show sey you get sense so? — (NSC_2021, Hasn't it been said that you shouldn't wear tight underpants? What you are currently doing, does it show that you have any sense?)
Synonym
Antonym
Translation
English: junior