Difference between revisions of "kaikai"

 
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Drink wey be sey e dey hot for mouth, con dey enter eye.
+
* Drink wey dem dey use palm wine or ripe plantain make.
 
:* {{ux|dv| No buy beer for di gods o, na '''kaikai''' de dey carry go. |(Don't buy beer for the deities, they prefer gin.)}}
 
:* {{ux|dv| No buy beer for di gods o, na '''kaikai''' de dey carry go. |(Don't buy beer for the deities, they prefer gin.)}}
 
:* {{ux|dv| '''Kaikai''' no be water, small small dey drink am. |(Gin is not water, careful how you drink it.)}}
 
:* {{ux|dv| '''Kaikai''' no be water, small small dey drink am. |(Gin is not water, careful how you drink it.)}}

Latest revision as of 11:19, 5 March 2024

Naija

Alternative

kainkain

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • kaɪ̌kaɪ̌

Play Play

Noun

  • Drink wey dem dey use palm wine or ripe plantain make.
  • No buy beer for di gods o, na kaikai de dey carry go.  — (Don't buy beer for the deities, they prefer gin.)
  • Kaikai no be water, small small dey drink am.  — (Gin is not water, careful how you drink it.)

Synonym

hot, ogogoro, manya

Translation

  • English: gin