Difference between revisions of "kak"

 
(45 intermediate revisions by 11 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Warri in Delta state ''kak''
+
From: ''unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kák
+
* kâk
 
<sm2>Pcm-ng-kak.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kak.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-kak.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-kak.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 34
 
* Frequency rank in raw corpus: 4043
 
 
 
===Definition===
 
Sey person baffup
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make person dress well.
+
#. Make person wear better clot.
#* {{ux|dv|Dat bae '''kak''' well for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.|(NSC_Shulammite 2020, The lady was so well dressed, that I barely looked at the woman beside me.)}}   
+
#:* {{ux|dv| Dat babe '''kak''' for dat party, sotey I no fit look my babe wey sidon for my side.|(The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was seated beside me.)}}   
#*{{ux|dv|Good make man pikin dey '''kak''' wen he dey comot, cause this life na one o. |(NSC_Shulammite 2020, It is of necessity for a man to dress nicely when going out.)}}
+
#:*{{ux|dv| E good make man pikin dey '''kak''' wen e dey comot, cause this life na one o. |(A man should dress nicely when going out because you only have one life.)}}
# Make person dey dodge..
+
# Make person dey [[dodge]].
#* {{ux|dv|Make una '''kak''' here, I dey come.|(Egbokhare 2020, You people should hide here, i will be right back )}}
+
#:* {{ux|dv| As I see [[Ekelebe]], na so I '''kak''' for one corner o.|(Immediately I saw the police, I hid in a corner.)}}
#* {{ux|dv|As I see Ekelebe, na so I '''kak''' for one corner o.|Egbokhare 2020, Immediately I saw Ekelebe, I hide in a corner.)}}
+
#Make person dey for somewhere.
# To follow do something.  
+
#:* {{ux|dv| Mike Okiro, wey bin '''kak''' for di position. |(ja102__5664, Mike Okiro was in the position.)}}
#* {{ux|dv|Na at least 37,000 pipo, na-im don follo '''kak''' to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri. |(ja102__3429, 37,000 people at least, participated in the aptitude test that took place today at the police recruitment exercise in the country)}}
+
#Follow do someting.  
#* {{ux|dv|Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won follo '''kak''' to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro. |(ja102__4713, The news says that, the Joint Admissions and Matriculation Board as ordered all its candidate who wants to participate in the 2018 UTME exam, to start printing their examination notification slips as from tomorrow.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na at least 37,000 pipo, na-im don [[follo]] '''kak''' to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri. |(ja102__3429, At least 37,000 people registered to take part in the aptitude test that took place today at the police recruitment exercise in the country.)}}
# Make person apply for something
+
#:* {{ux|dv| Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won [[follo]] '''kak''' to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro. |(ja102__4713, The news says that, the Joint Admissions and Matriculation Board has ordered all its candidate who wants to register for the 2018 UTME exam, to start printing their examination notification slips as from tomorrow.)}}
#* {{ux|dv|Mike Okiro, wey bin '''kak''' for di position. |(ja102__5664, It was Mike Okiro who applied for the position.)}}
 
# Dey for position
 
#* {{ux|dv|Di prosecutor-dem tok say, Jose Filomeno Dos Santos and ein co-accuse, wey bi one former Governor of di Central Bank of dat contri, Valter Filipe, bin join hand to kalebe $0.5bn out of di contri, during di time wey ein bin '''kak''' as di head of Angola Sovereign Wealth Fund. |(ja102__2168, The prosecutor said Jose Filomeno Dos Santos and his co-accuse, who was one of the former Governor of the Central Bank of the country, Valter Filipe, joined hands in the embezzle of $0.5bn out of the country, during his tenure as the head of Angola Sovereign Wealth Fund.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* Kakup
+
* [[kakup]]
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[dodge]], [[baffup]],
+
* [[baff up]],[[tush up]],[[dodge]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''stay'', ''hide'', ''dress up'', ''apply'', ''position''
+
* English: ''dress up'', ''stay'', ''hide'', ''register''

Latest revision as of 11:20, 5 March 2024

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kâk

Play Play

Verb

  1. . Make person wear better clot.
    • Dat babe kak for dat party, sotey I no fit look my babe wey sidon for my side.  — (The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was seated beside me.)
    • E good make man pikin dey kak wen e dey comot, cause this life na one o.  — (A man should dress nicely when going out because you only have one life.)
  2. Make person dey dodge.
    • As I see Ekelebe, na so I kak for one corner o.  — (Immediately I saw the police, I hid in a corner.)
  3. Make person dey for somewhere.
    • Mike Okiro, wey bin kak for di position.  — (ja102__5664, Mike Okiro was in the position.)
  4. Follow do someting.
    • Na at least 37,000 pipo, na-im don follo kak to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri.  — (ja102__3429, At least 37,000 people registered to take part in the aptitude test that took place today at the police recruitment exercise in the country.)
    • Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won follo kak to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro.  — (ja102__4713, The news says that, the Joint Admissions and Matriculation Board has ordered all its candidate who wants to register for the 2018 UTME exam, to start printing their examination notification slips as from tomorrow.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: dress up, stay, hide, register