Difference between revisions of "kak"

Line 36: Line 36:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[dodge]], [[baffup]],
+
* [[dodge]], [[baffup]],[[tush up]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''stay'', ''hide'', ''dress up'', ''apply'', ''position''
 
* English: ''stay'', ''hide'', ''dress up'', ''apply'', ''position''

Revision as of 14:00, 8 October 2020

Naija

Etymology

From: Warri in Delta state kak

Pronunciation

  • kák

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 34
  • Frequency rank in raw corpus: 4043

Definition

Sey person dress well

Verb

  1. Make person dress well.
    • Dat babe kak for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.  — (NSC_Shulammite 2020, The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was sited beside me.)
    • Good make man pikin dey kak wen he dey comot, cause this life na one o.  — (NSC_Shulammite 2020, It is of necessity for a man to dress nicely when going out.)
  2. Make person dey dodge.
    • Make una kak here, I dey come.  — (Egbokhare 2020, You people should hide here, i will be right back )
    • As I see Ekelebe, na so I kak for one corner o.  — Egbokhare 2020, Immediately I saw Ekelebe, I hide in a corner.)
  3. To follow do something.
    • Na at least 37,000 pipo, na-im don follo kak to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri.  — (ja102__3429, 37,000 people at least, participated in the aptitude test that took place today at the police recruitment exercise in the country)
    • Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won follo kak to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro.  — (ja102__4713, The news says that, the Joint Admissions and Matriculation Board has ordered all its candidate who wants to participate in the 2018 UTME exam, to start printing their examination notification slips as from tomorrow.)
  4. Position wey person dey before.
    • Mike Okiro, wey bin kak for di position.  — (ja102__5664, It was Mike Okiro who applied for the position.)
  5. Dey for position.
    • Di prosecutor-dem tok say, Jose Filomeno Dos Santos and ein co-accuse, wey bi one former Governor of di Central Bank of dat contri, Valter Filipe, bin join hand to kalebe $0.5bn out of di contri, during di time wey ein bin kak as di head of Angola Sovereign Wealth Fund.  — (ja102__2168, The prosecutor said Jose Filomeno Dos Santos and his co-accuse, who was one of the former Governor of the Central Bank of the country, Valter Filipe, joined hands in the embezzle of $0.5bn out of the country, during his tenure as the head of Angola Sovereign Wealth Fund.)

Related forms

  • Kakup

Synonyms

Translations

  • English: stay, hide, dress up, apply, position