Difference between revisions of "kak"

Line 15: Line 15:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 +
====Intransitive====
 
# Make person dress well.
 
# Make person dress well.
 
#* {{ux|dv| Dat babe '''kak''' for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.|(NSC_Shulammite 2020, The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was seated beside me.)}}   
 
#* {{ux|dv| Dat babe '''kak''' for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.|(NSC_Shulammite 2020, The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was seated beside me.)}}   

Revision as of 16:46, 3 December 2020

Naija

Etymology

From: English khaki

Pronunciation

  • kák

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 34
  • Frequency rank in raw corpus: 4043

Verb

Intransitive

  1. Make person dress well.
    • Dat babe kak for dat party, sotey I no fit look my bae wey sidon for my side.  — (NSC_Shulammite 2020, The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was seated beside me.)
    • E good make man pikin dey kak wen he dey comot, cause this life na one o.  — (NSC_Shulammite 2020, It is of necessity for a man to dress nicely when going out.)
  2. Make person dey dodge.
    • As I see Ekelebe, na so I kak for one corner o.  — (Egbokhare_2020, Immediately I saw the police, I hid in a corner.)
  3. To follow do someting.
    • Na at least 37,000 pipo, na-im don follo kak to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri.  — (ja102__3429, At least 37,000 people participated in the aptitude test that took place today at the police recruitment exercise in the country)
    • Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won follo kak to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro.  — (ja102__4713, The news says that, the Joint Admissions and Matriculation Board has ordered all its candidate who wants to participate in the 2018 UTME exam, to start printing their examination notification slips as from tomorrow.)
  4. Make person dey for position.
    • Mike Okiro, wey bin kak for di position.  — (ja102__5664, Mike Okiro was in the position.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: dress up, stay, hide, apply, position