kaka

Revision as of 05:57, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English: caca excrement. See also French caca.

Pronunciation

  • kàkâ


Verb

  • Sey person go shit for bush.
  • I dey kaka for bush.  — (NSC_2020, I am defecating in the bush.)
  • when I dey village dat time, we dey kaka for bush.  — (NSC_2021, When I was in the village, I defecate in the bush.)

Synonyms

Translations

  • English: the practice of defecating in the bush