Difference between revisions of "koba"

Line 10: Line 10:
 
====Transitive====
 
====Transitive====
 
* Make person put anoder person for wahala
 
* Make person put anoder person for wahala
** {{ux|dv| I no follow una see wetin una see, no '''koba''' me o. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, I didn't see what you all saw, don't implicate me. )}}
+
** {{ux|dv| I no follow una see wetin una see, no '''koba''' me o. |(NSC_2021, I didn't see what you all saw, don't implicate me. )}}
** {{ux|dv| E be like once EFCC gbab person like dis, e go just '''koba''' all di people wey follow am chop am. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems that once the EFCC arrests someone, they expose all the people who they embezzeled with. )}}
+
** {{ux|dv| E be like once EFCC gbab person like dis, e go just '''koba''' all di people wey follow am chop am. |(NSC_2021, It seems that once the EFCC arrests someone, they expose all the people who they embezzeled with. )}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 15:16, 12 May 2022

Naija

Etymology

From: Yoruba Koba (implicate)

Pronunciation

  • kóbà

Play Play

Verb

Transitive

  • Make person put anoder person for wahala
    • I no follow una see wetin una see, no koba me o.  — (NSC_2021, I didn't see what you all saw, don't implicate me. )
    • E be like once EFCC gbab person like dis, e go just koba all di people wey follow am chop am.  — (NSC_2021, It seems that once the EFCC arrests someone, they expose all the people who they embezzeled with. )

Related forms

kobalize

Synonym

cast, kobalize

Translation

English implicate