Difference between revisions of "koba"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
(5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: Yoruba ''Koba'' (''implicate'') | From: Yoruba ''Koba'' (''implicate'') | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | * kóbá | |
<sm2>Pcm-ng-koba.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-koba.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-koba.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-koba.m.ogg</sm2> | ||
Line 10: | Line 10: | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
* Make person put anoder person for wahala | * Make person put anoder person for wahala | ||
− | ** {{ux|dv| I no follow una see wetin una see, no '''koba''' me o. |( | + | ** {{ux|dv| I no follow una see wetin una see, no '''koba''' me o. |(I didn't see what you all saw, don't implicate me. )}} |
− | ** {{ux|dv| E be like once EFCC gbab person like dis, e go just '''koba''' all di people wey follow am chop am. |( | + | ** {{ux|dv| E be like once EFCC gbab person like dis, e go just '''koba''' all di people wey follow am chop am. |(It seems that once the EFCC arrests someone, they expose all the people who they embezzled with. )}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
[[kobalize]] | [[kobalize]] | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | [[cast]] | + | [[cast]], [[kobalize]] |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English ''implicate'' | English ''implicate'' |
Latest revision as of 12:09, 5 March 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba Koba (implicate)
Pronunciation
- kóbá
Verb
Transitive
- Make person put anoder person for wahala
- I no follow una see wetin una see, no koba me o. — (I didn't see what you all saw, don't implicate me. )
- E be like once EFCC gbab person like dis, e go just koba all di people wey follow am chop am. — (It seems that once the EFCC arrests someone, they expose all the people who they embezzled with. )
Related forms
Synonym
Translation
English implicate