koba

Revision as of 12:42, 30 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Synonym)

Naija

Etymology

From: Yoruba Koba (implicate)

Pronunciation

kóbà Play Play

Verb

Transitive

  • Make person put anoder person for wahala
    • I no follow una see wetin una see, no koba me o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I didn't see what you all saw, don't implicate me. )
    • E be like once EFCC gbab person like dis, e go just koba all di people wey follow am chop am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems that once the EFCC arrests someone, they expose all the people who they embezzeled with. )

Related forms

kobalize

Synonym

cast, kobalize

Translation

English implicate