Difference between revisions of "kobalize"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 8: Line 8:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Transitive====
+
* Make person put anoder person for wahala.
* Make person put anoder person for wahala
+
** {{ux|dv| De dere dey make mouth, better comot dere, when de '''kobalize''' your eye go clear. |(Keep running your mouth, leave that place. When they put you in trouble, you'll wake up.)}}
** {{ux|dv| De dere dey make mouth, better comot dere, when de '''kobalize''' your eye go clear. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Keep running your mouth, leave that place. When they put you in trouble, you'll wake up. )}}
+
** {{ux|dv| No go do wetin go '''kobalize''' your destiny, baba. |(Don't do what will jeopardize your future.)}}
** {{ux|dv| No go do wetin go '''kobalize''' your destiny, baba. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't do what will jeopardize your future.)}}
 
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Latest revision as of 16:59, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba koba (Implicate)

Pronunciation

kòbàláɪ̀z Play Play

Verb

  • Make person put anoder person for wahala.
    • De dere dey make mouth, better comot dere, when de kobalize your eye go clear.  — (Keep running your mouth, leave that place. When they put you in trouble, you'll wake up.)
    • No go do wetin go kobalize your destiny, baba.  — (Don't do what will jeopardize your future.)

Synonym

koba, cast

Translation

English: implicate