kobalize

Revision as of 11:34, 14 January 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: Yoruba koba (Implicate)

Pronunciation

kòbàláɪ̀z Play Play

Verb

Transitive

  • Make person put anoder person for wahala
    • De dere dey make mouth, better comot dere, when de kobalize your eye go clear.  — (NSC_2020, Keep running your mouth, leave that place. When they put you in trouble, you'll wake up. )
    • No go do wetin go kobalize your destiny, baba.  — (NSC_2020, Don't do what will jeopardize your future.)

Synonym

koba, cast

Translation

English: implicate