Difference between revisions of "kolabo"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Song wey people gader sing.
 
Song wey people gader sing.
*:{{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(NSC_Odirin_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)}}
+
*:{{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(NSC_Abonyi_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[song]], [[music]]
 
[[song]], [[music]]

Revision as of 19:22, 23 August 2021

Naija

Etymology

From English: collaborate, see Latin collaboratus

Pronunciation

  • kòlábò

Play Play

Noun

Song wey people gader sing.

  • Di kolabo wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!  — (NSC_Abonyi_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)

Synonyms

song, music

Antonyms

film

Translation

  • English: collaboration

Verb

  1. Make dem gader do someting.
    • We don kolabo make di work dey move.  — (NSC_Abonyi_2020, We cooperated to keep the work going.)
    • Davido and Olamide kolabo sing the song that year.  — (NSC_Abonyi_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)
  2. When two people gree to dey nack each oder and de no want enter tight relationship.
    • Babes, I for like make me and you kolabo now, which way?  — (NSC_Odirin_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)

Synonyms

Translation

English: to co-operate