Difference between revisions of "kolabo"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 23: | Line 23: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make dem gader do someting. | #Make dem gader do someting. | ||
− | #:*{{ux|dv| We don '''kolabo''' make di work dey move.|( | + | #:*{{ux|dv| We don '''kolabo''' make di work dey move.|(NSC_2020, We cooperated to keep the work going.)}} |
− | #:*{{ux|dv| Davido and Olamide '''kolabo''' sing the song that year.|( | + | #:*{{ux|dv| Davido and Olamide '''kolabo''' sing the song that year.|(NSC_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)}} |
#When two people gree to dey [[nack]] each oder and de no want enter tight relationship. | #When two people gree to dey [[nack]] each oder and de no want enter tight relationship. | ||
− | #:*{{ux|dv| Babes, I for like make me and you '''kolabo''' now, which way?|( | + | #:*{{ux|dv| Babes, I for like make me and you '''kolabo''' now, which way?|(NSC_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 06:34, 3 October 2022
Naija
Etymology
From English: collaborate, see Latin collaboratus
Pronunciation
- kòlábò
Noun
- Song wey people gader sing.
- Di kolabo wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb! — (NSC_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)
- Wetin people dey do wey be sey de go gader do someting.
- After una don do kolabo finish, una still win am? Na im go make you know sey some people get oil for head? — (NSC_2020, After you lot had come together di dyou still win him/her? That will show you that some people are just lucky.)
Synonyms
Antonyms
Translation
- English: collaboration
Verb
- Make dem gader do someting.
- We don kolabo make di work dey move. — (NSC_2020, We cooperated to keep the work going.)
- Davido and Olamide kolabo sing the song that year. — (NSC_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)
- When two people gree to dey nack each oder and de no want enter tight relationship.
- Babes, I for like make me and you kolabo now, which way? — (NSC_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)
Synonyms
Translation
English: to co-operate