Difference between revisions of "kolabo"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Song wey people gader sing.
 
#Song wey people gader sing.
#:* {{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(NSC_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)}}
+
#:* {{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)}}
 
# Wetin people dey do wey be sey de go gader do someting.  
 
# Wetin people dey do wey be sey de go gader do someting.  
*:{{ux|dv| After una don do '''kolabo''' finish, una still win am? Na im go make you know sey some people get oil for head? |(NSC_2020, After you lot had come together di dyou still win him/her? That will show you that some people are just lucky.)}}
+
#*:{{ux|dv| After una don do '''kolabo''' finish, una still win am? Na im go make you know sey some people get oil for head? |(After you lot had come together di dyou still win him/her? That will show you that some people are just lucky.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[song]], [[music]]
 
[[song]], [[music]]
Line 21: Line 21:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make dem gader do someting.  
 
#Make dem gader do someting.  
#:*{{ux|dv| We don '''kolabo''' make di work dey move.|(NSC_2020, We cooperated to keep the work going.)}}
+
#:*{{ux|dv| We don '''kolabo''' make di work dey move.|(We cooperated to keep the work going.)}}
#:*{{ux|dv| Davido and Olamide '''kolabo''' sing the song that year.|(NSC_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)}}
+
#:*{{ux|dv| Davido and Olamide '''kolabo''' sing the song that year.|( Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)}}
 
#When two people gree to dey [[nack]] each oder and de no want enter tight relationship.
 
#When two people gree to dey [[nack]] each oder and de no want enter tight relationship.
#:*{{ux|dv| Babes, I for like make me and you '''kolabo''' now, which way?|(NSC_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)}}
+
#:*{{ux|dv| Babes, I for like make me and you '''kolabo''' now, which way?|(Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 17:02, 3 June 2023

Naija

Etymology

From English: collaborate, see Latin collaboratus

Pronunciation

  • kòlábò

Play Play

Noun

  1. Song wey people gader sing.
    • Di kolabo wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!  — (The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)
  2. Wetin people dey do wey be sey de go gader do someting.
    • After una don do kolabo finish, una still win am? Na im go make you know sey some people get oil for head?  — (After you lot had come together di dyou still win him/her? That will show you that some people are just lucky.)

Synonyms

song, music

Translation

  • English: collaboration

Verb

  1. Make dem gader do someting.
    • We don kolabo make di work dey move.  — (We cooperated to keep the work going.)
    • Davido and Olamide kolabo sing the song that year.  — ( Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)
  2. When two people gree to dey nack each oder and de no want enter tight relationship.
    • Babes, I for like make me and you kolabo now, which way?  — (Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)

Synonyms

Translation

English: to co-operate