Difference between revisions of "kolabo"
(→Naija) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-kolabo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kolabo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-kolabo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kolabo.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Song wey people gader sing. | Song wey people gader sing. | ||
− | *{{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(NSC_Odirin_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)}} | + | *:{{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(NSC_Odirin_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)}} |
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[song]], [[music]] | [[song]], [[music]] | ||
Line 32: | Line 17: | ||
[[film]] | [[film]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''collaboration'' | + | *English: ''collaboration'' |
+ | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | #Make dem gader do someting. | ||
+ | #:*{{ux|dv| We don '''kolabo''' make di work dey move.|(NSC_Abonyi_2020, We cooperated to keep the work going.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv| Davido and Olamide '''kolabo''' sing the song that year.|(NSC_Abonyi_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)}} | ||
+ | #When two people gree to dey [[nack]] each oder and de no want enter tight relationship. | ||
+ | #:*{{ux|dv| Babes, I for like make me and you '''kolabo''' now, which way?|(NSC_Odirin_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)}} | ||
+ | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[ joinhand ]], [[dey]] | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''to co-operate'' |
Revision as of 14:47, 16 July 2021
Naija
Etymology
From English: collaborate, see Latin collaboratus
Pronunciation
- kolabo
Noun
Song wey people gader sing.
- Di kolabo wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb! — (NSC_Odirin_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)
Synonyms
Antonyms
Translation
- English: collaboration
Verb
- Make dem gader do someting.
- We don kolabo make di work dey move. — (NSC_Abonyi_2020, We cooperated to keep the work going.)
- Davido and Olamide kolabo sing the song that year. — (NSC_Abonyi_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)
- When two people gree to dey nack each oder and de no want enter tight relationship.
- Babes, I for like make me and you kolabo now, which way? — (NSC_Odirin_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)
Synonyms
Translation
English: to co-operate