Difference between revisions of "kolabo"
(→Noun) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(NSC_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)}} | #:* {{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(NSC_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)}} | ||
# Wetin people dey do wey be sey de go gader do someting. | # Wetin people dey do wey be sey de go gader do someting. | ||
− | *:{{ux|dv| After una don do '''kolabo''' finish, una still win am? Na im go make you know sey some people get oil for head? |(NSC_2020, After you lot had come together di dyou still win him/her? That will show you that some people are just lucky.)}} | + | #*:{{ux|dv| After una don do '''kolabo''' finish, una still win am? Na im go make you know sey some people get oil for head? |(NSC_2020, After you lot had come together di dyou still win him/her? That will show you that some people are just lucky.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[song]], [[music]] | [[song]], [[music]] |
Revision as of 01:18, 27 December 2022
Naija
Etymology
From English: collaborate, see Latin collaboratus
Pronunciation
- kòlábò
Noun
- Song wey people gader sing.
- Di kolabo wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb! — (NSC_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)
- Wetin people dey do wey be sey de go gader do someting.
- After una don do kolabo finish, una still win am? Na im go make you know sey some people get oil for head? — (NSC_2020, After you lot had come together di dyou still win him/her? That will show you that some people are just lucky.)
Synonyms
Translation
- English: collaboration
Verb
- Make dem gader do someting.
- We don kolabo make di work dey move. — (NSC_2020, We cooperated to keep the work going.)
- Davido and Olamide kolabo sing the song that year. — (NSC_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)
- When two people gree to dey nack each oder and de no want enter tight relationship.
- Babes, I for like make me and you kolabo now, which way? — (NSC_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)
Synonyms
Translation
English: to co-operate